Burna Boy - Run My Race Lyrics

Quen quen to roro, International label o

Wetin dey sup
when i dey hustle you dey lick lollipop eh
Na you dey form robocop
But na today reality must come out

Ask them who no know me, Oluwa burna
Fun won ni flows won pe mi mr lover lover
Omoge meji ni backseat ninu hummer
Mo fe lo clubbing, mo de gbe won losi aura

Make you no follow me run my race
E be like sey dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now i don feel irie

Daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale

Nigboro won ti so mi di kingpin
Nitori won gbo mi lori speaker gbin gbin
Awon omoge yapa lori blackberry pinging
Awon to ti darugbo dey say what are you singing

Modupe lowo jesu
Won ko mi je bi amala ati ewedu
Enemies won fe ni won pa mi, but won able
Mi o n she omo kekere won gbe mi ni cradle

My guy me no send whether you like me or not
If you no like me my brother no be by force
Gone are those days we dey wear the same clothes
Mo n jeun da da plus myself dey chop

Wetin dey sup
When i dey hustle
You dey lick lollipop eh
Na you dey form robocop
But na today reality must come out

Make you no follow me run my race
E be like sey dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now i don feel irie

Daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale

Quen quen to roro, International label o
Quen quen to roro, International label o
Quen quen to roro, International label o
Quen quen to roro, International label o

Ask them who no know me, Oluwa burna
Fun won ni flows won pe mi mr lover lover
Omoge meji ni backseat ninu hummer
Mo fe lo clubbing, mo de gbe won losi aura

Make you no follow me run my race
E be like sey dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now i don feel irie
Make you no follow me run my race
E be like sey dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now i don feel irie

Daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale

Quen quen to roro, International label o
Quen quen to roro, International label o
Quen quen to roro, International label o
Quen quen to roro, International label o

To whom it concerns
Let the old things pass away
Old era la n so ba yi
Je ko ye

What do you think?